Home African Music Banky W – Jaiye Ori Mi

Banky W – Jaiye Ori Mi

Jaiye Ori Mi by Banky W MP3 MUSIC VIDEO

Jaiye Ori Mi LYRCIS by Banky W:
Ah ah
Yea yea
W
Emezzy
It ain’t easy
Are they mad
They must be mad
Let’s go

Cause if I die today, nobody go die with me… oloun maje o
If I go broke today, I won’t ever hear my phone ring
Oloun maje o
I no send nobody
Imma keep doing my thing
And if you feeling me now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo

Verse 1:
Them dey ask me
How much money you dey carry
You don old na
When you go marry
You sure say na you wey sing jasi
And you sabi rap abi
See gobe
Is everything cool with Emezy
Everything cool with you and Wizzy
I dey work dem dey talk but I won’t stop cause I got
Too much money lapo, no be my fault
Na baba God say so, no be my fault
Mo ma ra motor… of course
Baba ti fimi sipo… of course
Ma jaiye orimi
Esu ole mu mi… lailai
Ma sori re
Jen r’owo e loke

Cause if I die today, nobody go die with me… oloun maje o
If I go broke today, I won’t ever hear my phone ring
Oloun maje o
I no send nobody
Imma keep doing my thing
And if you feeling me now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo

Chai, see the comment
For your mind now you think sey you get talent
Shey na only you wey dem go give endorsement
I dey flex dem dey vex but I no send them… no send them
Oh eh
Enemies can’t stop me no way
In the club, I dey pop I dey throw-way
Make dem yarn make dem talk I will never ever stop cause I got
Too much money lapo
No be my fault
Na baba God say so
No be my fault
Mo ma ra motor… of course
Baba ti fimi sipo… of course
Ma jaiye orimi
Esu ole mu mi
Ma sori re
Jen r’owo e loke

Cause if I die today, nobody go die with me… oloun maje o
If I go broke today, I won’t ever hear my phone ring
Oloun maje o
I no send nobody
Imma keep doing my thing
And if you feeling me now then lemme hear you sing
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo

I know some people just love to dey hate me
I seen they comments on Linda Ikeji
I know some people love to dey under-rate me
There’s no mistaking, I’m elevating
If they could kill Jesus and he was perfect
Say what they want about me cause I’m worth less
So when they put you to the test just do your best
And let God do the rest and enemies stress
I’m a living witness, I’m the proof
Nothing is impossible and that’s the truth
You can achieve if you plan to
If I can make it mehn you can too
They say my skin no fresh e gats be bleach
They say I really no fine omo na film trick
I don dey puff up I’m getting too much cake
And I got a big head, I’m blessed with too much brain

Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Mi o mo eyin ola o
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
Ma jaiye orimi eh
O d’ola ki’le to mo

The Canton Spirituals – God Loves You

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here