Home African Music Chavwuko – I Still Dey

Chavwuko – I Still Dey

I Still Dey by Chavwuko MP3 MUSIC VIDEO

I Still Dey LYRCIS by Chavwuko:
Yes I dey (2x)
By your grace, yes I dey
Level don change from
Yesterday.

Verse 1:
The matter wey dem bring
He change my name,
Carry me enter higher grace,
This love wey you dey show

I nor fit explain
You give me grace make I prevail
Forever and ever you’re still the same
Na you be the God wey nor dey change

The fourth man in the fire is your name
Na you dey keep me up till date

Chorus:
I dey, yes I dey, I still dey up till date
By your grace yes I dey, level don
Change from yesterday (2x)

Verse 2:
Dem try to silence the voice you gave oh
(Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh)
Dey can never build fence around the sea
As day dey break everywhere dey nice oh

(Oh, oh, oh, oh, oh, oh, oh)
We thank baba God for the gift of life

Vamp:
I go dey praise my God, he go dey answer
My prayers oh, I go depend on him, he
Nor go leave me alone (2x)

Waju:
Bless the Lord oh my soul and all within
Me bless his name, you are the God that
Never fails, the God that never change
Baba ah ah ah mojubare oh

You are my keeper, protector, deliverer
My provider, healer, my solid Rock.
(Back to vamp)

Bridge:
I won’t go back, I can’t go back
To the way it use to be
Before your presence came
And change me (2x)

(Credit Williams Mc Dowell)

(Back to chorus)

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here