Home African Music Frank Edwards – Happiness

Frank Edwards – Happiness

Happiness by Frank Edwards MP3 MUSIC VIDEO

Happiness LYRCIS by Frank Edwards:
Me already know say (I already know and say that) happiness is key
And you already know say (that) worry worry cannot change a thing
That’s why the Bible tell me, say in every situation
Say make I praise praise, praise
Say when you see me dance, e be like say na craze (Do not say I’m crazy)
I dey dance like David (I am dancing like David)
Lord I thank you for the love, the life, protection, and salvation

Refrain 1:
Why you love me this o (Oh, why do you love me like this?)?
Tell me, why you love me like this o?
Abeg, leave me make I dance (Please let me dance)
Every time you see me dancing
This and everywhere, come dance with me
Every time you see me smiling
I just wanna make you smile too

Refrain 2:
As you dey dance, make you carry (As you dance, may you carry)
Favor, blessings, grace, miracles
Favor o, blessings, grace, miracles
Anything wey (that) you want
Blessings, grace, miracles
Make you carry favor, blessings, grace, miracles

When dey fire fire (When they fire (at me))
My God just dey cover cover (My God will cover me)
Everything dem do, e dey bounce back (Everything they do bounces back)
Na God dey play my soundtrack (It is God who plays my soundtrack)
Na Baba God be okaka (It is God the Father who is great)
Na Him dey make me call Him my Papa (It is Him that let me call Him my Father)
Each and everyday you make me wonder wonder
You no dey play me wayo (You do not play me false/ defraud me)
Poverty go low low low
Sickness go low low low
God you love, me love me

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here