Home Music Lyrics Prinx Emmanuel – Me I Want To Shout Pariwo

Prinx Emmanuel – Me I Want To Shout Pariwo

Me I Want To Shout Pariwo by Prinx Emmanuel MUSIC VIDEO

Me I Want To Shout Pariwo LYRCIS by Prinx Emmanuel:
As we enter the Matter
wololom
This Kind of Blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and Your mercy
shey nah me dem follow go
What about the favour it’s ogologo

As I come to shout halle oo
If No be You tell me where i for dey o
This Kind of Love Me I never see
I say This Kind of Love Me I never see

I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
I beg make you Leave to me to
Pariwo
Eh Eh Pariwo
I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
Eh Eh Pariwo

Vibes

As we enter the Matter
wololom
This Kind of Blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and Your mercy
shey nah me dem follow go
What about the favour it’s ogologo

As I come to shout halle oo
If No be You tell me where i for dey o
This Kind of Love Me I never see
I say This Kind of Love Me I never see

I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
I beg make you Leave to me to
Pariwo
Eh Eh Pariwo
I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
Eh Eh Pariwo

Bros You knew the way
Man’s get no chill
Omo my father dey
I’m the Light of The world
No be Faraday
E give me daily bread
And make sure say Akara dey

You know my father way
He’s straight to the point
No perambulate
From the very day I place my focus on Calvary
I discover say na dia the Raba dey
Right now plenty Money for the pocket
Plenty Oil fore my head
I’m feeling like a BOLE
Me i no go OFF na Your wifi I connect
And e be like say na me be number 1 for the budget

You bless me i cannot deny
Forward ever cause i play number 9

As we enter the Matter
wololom
This Kind of Blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and Your mercy
shey nah me dem follow go
What about the favour it’s ogologo

As I come to shout halle oo
If No be You tell me where i for dey o
This Kind of Love Me I never see
I say This Kind of Love Me I never see

I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
I beg make you Leave to me to
Pariwo
Eh Eh Pariwo
I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
Eh Eh Pariwo

I dey see Your Hand for my Body oh
Nah my life don dey sweet like Honey o
From the very day You eneter my life
Everything bright
Everybody don dey call me sunny ee
I dey see Your Hand for my Body oh
Nah my life don dey sweet like Honey o
From the very day You eneter my life
Everything bright
Everybody don dey call me sunny ee

See As I dey Fine Fine
See as I soft and i dey Fine Fine
I say my God dey work no be lie lie
And when this people talk them dey lie lie
Ahhh No be moi moi
When we say we hot no be kai kai
Na the Grace of God wey we dey high
If You get beef with Us we go fry fry
You bless me I cannot deny

Vibes
You bless me I cannt deny

As we enter the Matter
wololom
This Kind of Blessings wey you give me gbojogbom
Your goodness and Your mercy
shey nah me dem follow go
What about the favour it’s ogologo

As I come to shout halle oo
If No be You tell me where i for dey o
This Kind of Love Me I never see
I say This Kind of Love Me I never see

I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
I beg make you Leave to me to
Pariwo
Eh Eh Pariwo
I say Me I want to shout Pariwo oo
Me I want to shout Pariwo
Eh Eh Pariwo

Bros You knew the way
Man’s get no chill
Omo my father dey
I’m the Light of The world
No be Faraday
E give me daily bread
And make sure say Akara dey

You know my father way
He’s straight to the point
No perambulate
From the very day I place my focus on Calvary
I discover say na dia the Raba dey
Right now plenty Money for the pocket
Plenty Oil fore my head
I’m feeling like a BOLE
Me i no go OFF na Your wifi I connect
And e be like say na me be number 1 for the budget

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here