Home Foreign Music Tim Godfrey – Akpoaza

Tim Godfrey – Akpoaza

Akpoaza by Tim Godfrey MP3 MUSIC VIDEO

Akpoaza LYRCIS by Tim Godfrey:
[Chorus]
Akpoaza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)
Akpo-aza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)

[Verse 1]
Anytime I call am he answer
(Eeh)
Even when I sick na my healer
(Eeh)
When am in need na provider
(Eeh)
When am in trouble na helper
(Ahaa)

[Pre-Chorus]
Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh
Ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah

[Repeat Chorus]
Akpoaza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)
Akpo-aza ka chineke mu bu’o
(Akpoaza ka chineke mu bu’o)

[Verse 2]
I ask am for child,
E give me children, (Eeh)
I ask am for house,
E give me mansion, (Eeh)
Before I dey ask,
E dey answer, (Eeh)
That is why
I dey call am agidigba eh

[Pre-Chorus]
Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Any pit wey my enemy dig for me
(Jump and pass)
Oh, oh, oh
Oh, oh, oh, oh
Ah, ah, ah
Ah, ah, ah, ah

[Repeat Chorus]
Eh, eh, eh
Ahaa

[Bridge]
Mkpo ya n’tutu
(Kpo ya n’oga za)
Mkpo ya n’ehihie
(Kpo ya n’oga za)
Mkpo ya n’abali
(Kpo ya n’oga za)
Akpoaza, Ka chineke mu bu’o

Akpoaza, Ka chineke mu bu’o

LEAVE A REPLY

Please enter your comment!
Please enter your name here